|
- Tekno Enjoy 歌词
- Tekno
- Body dem
Body dem Tekno Person wey know person E no dey kill person If you wan know person No go force person I no dey sick You wan gimme medicine I get money o You wan help me spend my money Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy oh no Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me oh oh I'm a winner I'm a winner I'm a winner Just believe that I'm a winner I say just believe oh I will never do it like you do it Just believe I'ma do it do it Let me do it like I do it how I do it Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy allow me o Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself ye ye ye ye O mamamu Kpe kpe kpe Kpriiikpe body dem O mamamu Kpe kpe kpe If you no want make I happy o Something go do you Something go do you Water go choke you Thunder go yawa you Something go do you Something go do you Water go choke you Something go do you Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself
|
|
|