最新專輯 :
歌手列表 :
○男生   ○女生
○團體   ○其他
○日韓   ○歐美
○作詞   ○作曲
搜尋 :

提供歌詞:
提供歌詞及錯誤更正
(歡迎提供 動態歌詞)
語言 :
繁體 简体

Ye【Burna Boy】

Ye 歌詞 Burna Boy
歌詞
專輯列表
歌手介紹
Burna Boy Ye 歌詞
Burna Boy
製作人: Phantom
Ohh baby your bodys so fine
Ohh baby your bodys so fine
Ohh baby your bodys so fine
Ohh baby your bodys so fine
Oluwaburna o ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye o ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey dagbada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn Ad libs
My n**ga whats it gonbe
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga whats it gonbe
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Ah
Make you know say
Anything wey you do
Dem must comentate I cant coman kill myself
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way I cant coman kill myself
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
Ad libs
My n* *ga whats it gonbe
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga whats it gonbe
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
Thats my bro my family
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be head of state
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
Ad libs
My n**ga whats it gonbe
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga whats it gonbe
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Ohh baby your bodys so fine
Oluwaburna
Ohh baby your bodys so fine
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ohh baby your bodys so fine
Ohh baby your bodys so fine
Ohh baby your bodys so fine
Ohh baby your bodys so fine
發表評論
暱稱 :

驗證碼 : 點擊我更換驗證碼
( 禁止謾罵攻擊! )