|
- WizKid Reckless 歌詞
- WizKid
- Ow ow ow ow
Ow ow ow ow Dem inna inna inna inna inna inna I know sey dem go pray on my downfall I'm still a winner winner winner winner winner Me never let them play on my banjo Dem inna inna inna inna oh na na Don't know why they pray on my downfall But we nah dem go play on my banjo Never I got a reason I got so much to give Showered in blessings now my cup's runnin' over I no dey give a man more than what he deserve 'Cause they still dey bite the hand wey dey feed them My baby tellin' mе to pose for the media I got a belief I don't talk my milizia Melody sweet but you know sey man so G'd up yeah That's why the girls dem follow the leader Got so many blessings I dey count all night Yeah starboy make a move no man take my shine And if I tell you all the days I had to sacrifice So my whole life And I go do anything only for my family I got the thing to make your body do the nuh linga Make your gyal come through makin' plays all night All night all night No console now everybody dancin' for me I'm on the move no be Keke now everybody askin' for me I dey go collect wetin baba God dey destin' for me What's lost now found So we can sing amazing grace amazing grace all night hol' on Dem inna inna inna inna inna inna Ah know see dem go pray on my downfall I'm still a winner winner winner winner winner Me never let dem play on my banjo Dem inna inna inna inna oh na na Don't know why dem pray on my downfall But we nah dem go play on my banjo Never Excuse me ma No be my fault say the girls I'm no wan free me now yeah And you don't wanna get no passa With my G's you know Say me know they do the talking 'bout my P's you know Yeah that Starboy flex take it easy now Summer body but your thing isn't seasonal Shape like a bottle rub it like a genie style uh Got me thinkin' I wanna please you ma Bad gyal take your stress away Got so many blessings I dey count all night Yeah starboy make a move no man take my shine And if I tell you all the days I had to sacrifice So my whole life And I go do anything only for my family I got the thing to make your body do the nuh linga Make your gyal come through makin' plays all night All night all night No console now everybody dancin' for me That I that I I'm on the move no be Keke now everybody askin' for me Askin' for for I dey go collect wetin baba God dey destin' for me Yours lost and found So we can sing amazing grace amazing grace all night I yo Some try but they never scared nobody yeah Badman like me never fear nobody When you play my riddim omoge sumo mi oh yeah This jam make you wanna free your body Come like say me no go give you worries oh Gyals dem never give me bad energy All these T L C I got 'em creepin' on me Oh yeah I no go worry 'bout jealousy My baby bad bad Bad o bad o o bad o o bad My baby ke fun me gan 'til the mornin' O se gan o se gan My baby bad bad Bad o bad o o bad o bad o My baby se fun me gan 'Til the mornin' oh woah woah oh woah woah yeah Starboy Oyeah oyeah oyeah oyeah
|
|
|