- Tiwa Savage Koroba 歌詞
- Tiwa Savage
- London
I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper Them go call am prostitution Who no like enjoyment? If money dey for pocket Shebi na national budget o? We go blow am like trumpet Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something He say darling Im watching you Small thing you turn mugu You come dey shout ole The money you no work for Bad commando You carry overload Yawa dey, igboro Sho wole, ko wole Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something I dont mean to bother you, at all Monkey dey worki bamboo dey chop Kila me ti, tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do I no mean to bother you, at all Monkey dey worki bamboo dey chop Kila me ti, tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something
|
|