|
- Burna Boy Anybody 歌詞
- Burna Boy
- Aww awww
Gbese Aww awww I don charge my energy I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forget I say fashi Very soon expecting Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody wey no want to soji Anybody wey no dey carry body Nack am something ah ah Nack am something To ba ta fele fele Nack am something You won chop kpe you never work Na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon gon gon gongongon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come Wey you no go fit lie no more Omo omo life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me gbeskele go burst Ki gbe je kan gbo oh Anybody wey no want to soji Anybody wey no dey carry body Nack am something ah ah Nack am something To ba ta fele fele Nack am something Very soon expecting Je kawon padi e jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody wey no want to soji Anybody wey no dey carry body Nack am something ah ah Nack am something To ba ta fele fele Nack am something Gbese Eni to ba ta fele fele lago lori won Eni to ba ta fele fele lago lori won Eni to ba ta fele fele lagolori won Eni to ba ta fele fele lago lori won
|
|
|